DOWNLOAD MP3 SONG

Ayox – Ashewo Boy Lyrics

Oh-oh, oh-oh, oh Yeah-yeah, yeah (Signal)
As a fine boy looking sharp
You know say girls dem love me die
Dem dey gbadun all my melody, ashewo boy for life (ashewo boy for life)
When it′s time, you know it’s time
Even your girl go come around

“We outside” no be for person wey dey work for bank

Omo toh shan, hello (omo toh shan, hello) Love the way you bend low (bend low)

Omo, you dey make me kolo oh Shey you go be mine, olo oh?

Fine girl wey get yansh and bobby

She say “she wan put am on me”

Make we practice monopoly

She wan love but I′m not ready Fine girl wey get yansh and bobby

She say “she wan put am on me”

Practice monopoly

She wan love but I’m not ready (ah-ayy, ah-ahh)

Seven hundred wives, three hundred aside

Like King Solomon (I’m an ashewo boy for life)

She say “what are we?” We are what we are

I am what I am (I′m an ashewo boy for life)

 

Come and see my Malawi (Malawi)

Come gbadun, Alhaji (m-mm)

With two girls from Kumasi

Won komije bi salad

You go chop life ′till it’s over (it′s over)

Omo ope tun na dollar (aye)

Aye Casanova, e mo pe aye kan l’owa (aye kan l′owa)

 

Enter, ko toh (ko toh)

Your girlfriend wan follow (follow)

She wan be my olo

Say “I make her kolo” (kolo)

 

Fine girl wey get yansh

She say “she wan put am on me” (put am on me)

Make we practice monopoly

She wan love but I’m not ready

Fine girl wey get yansh and bobby

She say “she wan put am on me” (put am on me)

Practice monopoly

She wan love but I′m not ready (ah-ayy, ah-ahh)

 

Seven hundred wives, three hundred aside

Like King Solomon (I’m an ashewo boy for life)

She say “what are we?” We are what we are (what we are)

I am what I am (I’m an ashewo boy for life)

Seven hundred wives, three hundred aside

Like King Solomon (I′m an ashewo boy for life)

She say “what are we?” We are what we are (what we are)

I am what I am (I′m an ashewo boy for life)